Showing posts with label Aso Ebi. Show all posts
Showing posts with label Aso Ebi. Show all posts

Friday, 22 November 2013

BARBIE TEE’s Diary | Ms. WakaWaka At Peter Okoye’s Wedding

Hey my people, as Timaya dey talk am; me sef don come again oh! I remain your very pretty Barbie Tee aka Miss WakaWaka, the girl wey no dey carry last. I wan thank all of you for all the love and support wey you dey dash me; you just dey make me dey happy, and make you no worry — I will reward all my faithful fans very soon.