I am singing
the very interesting part of D’Banj’s ‘Don’t Tell Me Nonsense’, “Eyin boys, e gba oju e!” to all the enemies that want to stop my shine! But to
all my fans, I am saying, “I love you all.” But no go sing that song in front
of ‘area boys’ oh, na God I take beg
you.
Gbagaun!
Gbagaun!! Gbagaun!!! As Yoruba people dey
talk am, make all the people wey dey
house tell all those wey don comot
say Barbie Tee don come again — the only Miss
WakaWaka of Nigeria, another one is a counterfeit. When breeze blow fowl yansh, na me dey first see am … as
we don start this journey
together, na to just continue with
me. And every week, I promise to give you all the update of wetin my eyes see, wetin my ear hear, wetin
my mouth talk, wetin my nose smell, wetin my hand do, and most importantly,
where my leg waka go… I no dey tire and till I grow old and my back
bend, I go still dey waka.
I told you
last week about wetin I see for Peter Okoye and him pikin mama wedding… e be like say na when I kon talk, these desperados kon
step up their game (if you wan know wetin
I talk, go and read the previous episode) because it was the same
thing that happened at Tiwa and Tee Billz engagement party. But thank
God say Tiwa follow my advice because as the desperados over dress reach, Tiwa
still shine pass them. And that Maldives
wey she dey go for white wedding,
we dey follow go together ni *laughs sweetly*.
Now back to
the matter of today, my encounter with Mr
Johnny the house boy, if you never dey
follow the story abeg go read the second
episode to get the full gist.
Johnny
bought fuel finish and started walking towards the car, I kuku just pretend like say I no see or hear anything. Johnny entered
the car and zoomed off. I was now wondering if this is the same Johnny wey Yemi Alade dey sing about — yes, she sang a song about Johnny; if you never
hear, you go still hear am — if na
so, it means say no be only me this guy don
try to deceive, and he really needs to be taught a lesson.
I was still
thinking of what to do to Johnny when I noticed that we were close to a police
checkpoint. I wasn’t sure of what to do but I knew in my mind that this might
just be the only opportunity I would have to deal with Johnny. Luckily for me
the policeman stopped him, and they exchanged greetings….
Policeman: Good
evening sir
Johnny: Oga, good evening
Policeman:
Can I see your particulars?
Johhny: Oga, abeg
we dey go somewhere and we don late; make I find something for you.
As Johnny
was trying to bring out money from his pocket, the policeman asked again, “Oga, your particulars and who owns this
car?” na so Johnny start to dey scratch head dey talk, “err … err … err… it is my car.”
That was
when I kon vex talk say, “Oga police, don’t mind this yeye boy oh; this car is not his own. He
is an houseboy and this is his oga’s
car. Hold him very well; he is trying to run away with the car.” Johnny looked
at me with disbelieve on his face (that kine
look like say he see ghost), I looked back him and asked, “Is this car your
car, yeye boy? So you think that you
can trick me, eh? You will learn your lesson today — nonsense! Oga police, hold him very well, he is a
thief.”
Na so Johnny
start to dey beg police, “Oga, please I beg you, I go give you
anything you want.”
The police
now asked him again, “Who owns this car?”
“Oga, na
true,” Johnny started crying, “no be me get the car; na my oga send me message
say make I go buy fuel. And my oga must not hear oh; my own don finish.”
Let me just
cut the long story short. You know police now, they seized the car and told him
to go and tell his oga to come and take
the car from their station. I was just laughing at the mumu boy as he was begging from one policeman to another. I was
already near my bus stop, so I just took a bike home and left Johnny with the
policemen.
I know now
that he has learnt his lesson and will never pass his boundary again. I know
say some people go talk say wetin I
do too bad; abeg my people, wetin I
do wey bad oh?
Barbie
Tee
*******************
Other HOT Posts on #MikellzBluez this
WEEK that you must NOT MISS:
- QUESTION
For This Week | Funny WINNING ANSWERS From Last Week
- ANNOUNCEMENT
| Make FREE BIRTHDAY SHOUT OUTS And MORE...
- [FINAL
EPISODE] #MBz27 My First MEN-ONLY NIGHT With Jude - Part VI
- [CWAZIE MOI] B!%@#&S Over MONEY!!
- #MBz26 My FIRST MEN-ONLY Night With Jude –
Part V
- [HOT DEBUT] #MBz QUESTION Of The Week
- CELEB BUZZ | EXCLUSIVE: TIWA SAVAGE vs.
BEYONCE [PHOTOS]
- #MBz25 My FIRST MEN-ONLY Night With Jude –
Part IV
No comments:
Post a Comment