Some have
boyfriends but got no Val gift, some got Val gifts but no boyfriends, I have
boyfriend(s) and I got Val gift(s), glory be to thee, oh Lord, amen! All my life—well, since I don dey waka—na one day I dey like
pass for the whole year: Valentine’s Day! You dey ask yourself where the “Saint” dey? Abeg no dey follow dem dey call Saint Valentine because e don tey wey people don
comot the “Saint” with their behaviour; now, na just Valentine… in fact, make we just call am “Val” as e dey waste time to say the whole “Valentine”
word.
Showing posts with label Barbie Tee. Show all posts
Showing posts with label Barbie Tee. Show all posts
Saturday, 1 March 2014
Friday, 7 February 2014
BARBIE TEE’s Diary | Ms WakaWaka Versus Iya Sikira [The Genesis]
Hip Hip Hip
Hooray! Hip Hip Hip Hooray! Hip Hip Hip Hooray! Happy Birrrr—oh sorry, it’s not
even my birthday but I am happy like it is. If anyone should try to ride a
horse inside me, in fact it will run smoothly.
Some of you
would be wondering why I am happy considering the fact that my wish to be an Americana girlfriend didn’t go as
planned, well me don comot my mind
for that one oh; isn’t life about
picking up oneself after a loss and moving on? And I don learn my lesson a very long time ago say if one okro no draw, na to throway am cook
another one… and as I dey so, I don throway Mr Tokunbo okro and I don
wash the pot sef, so now na to find another okro to cook.
Posted under these TAGS:
Barbie Tee,
Diary,
Question
Saturday, 25 January 2014
BARBIE TEE’s Diary | Ms WakaWaka And Mr Americana FINAL Showdown!
French people
will say,
“Comment allez-vous?” Spanish people will say, “¿Como estas?” Swahili people will say, “–gani”
and a British man will say, “How are you?” But me, Miss
WakaWaka of Nigeria, I no fit forget
my root even if I go anywhere for this world, so that is why I will say, “How una dey?” I hope say everything dey go fine. And this goes to my
wonderful fans, especially those ones that have been dropping comments, thank you
very much… in fact, God go bless all of una;
na your views and comments dey always ginger me to dey
write new posts so. And I don take
pledge with myself say I no go ever disappoint una.
Posted under these TAGS:
Barbie Tee,
Diary,
Escapade
Thursday, 16 January 2014
BARBIE TEE’s Diary | Ms WakaWaka Is Back — Mr Americana Saga Continues!
I dey on my knees oh, and if you no tell
me to stand up, I no go stand up; in fact, as my punishment, na on top my knees I go write today’s
blog! News has gone around… people don
talk tire, in fact people wey no know
before don know now say them dey find Barbie Tee. So many stories, some people talk say if “she” don waka go where I no suppose waka go and she fit don peme—God forbid!
Posted under these TAGS:
Barbie Tee,
Diary,
Escapade
Thursday, 26 December 2013
BARBIE TEE’s DIARY | 2013 Christmas Season With Ms Santa WakaWaka — Vol. 2
Dancing … “eminado
eminado” and trust me, I am really rocking my butt; you should see me
right now, I am sweating all over. Well, let me tell you a secret: I really
love dancing and it is my own way of exercising. And I really need the exercise
with all the Christmas ijekuje that I ate. Well, we all know
that Christmas is a time to over indulge, and as someone who is over the top, I
really made sure that I enjoyed myself and I tasted all the delicacies I came
across. However, something happened that didn’t make my Christmas go the way I had
expected.
Posted under these TAGS:
Barbie Tee,
Christmas,
Diary,
Escapade
Friday, 20 December 2013
BARBIE TEE’s DIARY | 2013 Christmas Season With Ms. Santa WakaWaka — Vol. 1
![]() |
Posted under these TAGS:
Barbie Tee,
Christmas,
Diary
Sunday, 8 December 2013
BARBIE TEE’s Diary | Exotic Life And Times Of Ms. WakaWaka — Vol.4
Yawning out
loud … I just woke up anyway; my oga
is not in the office today, so i have nothing much doing. And body need rest, I
can’t kill myself; so I just put my head on my desk and before I knew it, I don
doze … then it hit me when I remembered the dream I had — in fact, a bad dream
— in the dream, I saw me and Johnny kissing! God forbid, I shall never have
anything to do with that houseboy in my life; maybe I am getting my own reward
for punishing him, but thank God it was just a dream (CLICK
HERE if you want to know what I did to Johnny). Anyways my people, make
we put Johnny story for one side — good riddance to bad rubbish — make we talk
about the story of today.
Sunday, 1 December 2013
BARBIE TEE’s Diary | Exotic Life And Times Of Ms. WakakWaka - Vol. 3
I am singing
the very interesting part of D’Banj’s ‘Don’t Tell Me Nonsense’, “Eyin boys, e gba oju e!” to all the enemies that want to stop my shine! But to
all my fans, I am saying, “I love you all.” But no go sing that song in front
of ‘area boys’ oh, na God I take beg
you.
Gbagaun!
Gbagaun!! Gbagaun!!! As Yoruba people dey
talk am, make all the people wey dey
house tell all those wey don comot
say Barbie Tee don come again — the only Miss
WakaWaka of Nigeria, another one is a counterfeit. When breeze blow fowl yansh, na me dey first see am … as
we don start this journey
together, na to just continue with
me. And every week, I promise to give you all the update of wetin my eyes see, wetin my ear hear, wetin
my mouth talk, wetin my nose smell, wetin my hand do, and most importantly,
where my leg waka go… I no dey tire and till I grow old and my back
bend, I go still dey waka.
Posted under these TAGS:
Barbie Tee,
Celebrities,
Diary,
Funny
Friday, 22 November 2013
BARBIE TEE’s Diary | Ms. WakaWaka At Peter Okoye’s Wedding
Hey my people, as Timaya dey talk am; me sef don come again oh! I remain your very pretty Barbie Tee aka Miss WakaWaka, the girl wey
no dey carry last. I wan thank all of you for all the love
and support wey you dey dash
me; you just dey make me dey happy, and make you no worry — I
will reward all my faithful fans very soon.
Posted under these TAGS:
Aso Ebi,
Barbie Tee,
Celebrities,
Diary,
Funny
Thursday, 14 November 2013
BARBIE TEE’s Diary | Exotic Life And Times Of Ms. WakaWaka – Week 2
Whoop! Whoop! Scream hello to
your one and only beautiful Miss WakaWaka of Nigeria and melt as I give
you my Barbie Tee’s eyelashes and
wave my fingers right back at you… I am a celebrity already; don’t act like you
don’t know.
And before I continue, I want to
dedicate this paragraph to all my readers and fans out there! I posted my HOT DEBUT last week and I am so excited
to inform you that it is still ranking as the Top Post on #MikellzBluez…
you guys really rock, and I appreciate how madly you are feeling your girl! So,
get the word out and bring more of your friends to have their share of this
madness, and before you know it; we shall take over the world!
‘Oyinbo’ plenty much, I
had these people wondering if I am still the Ms. WakaWaka they want to read from; no fear, na still me! This
life wey we dey na real theatre oh; eyes dey see and wonders dey happen! Yoruba
people talk say if you never waka well
well, you no go see squirrel wey
get hunchback; but as for me, Miss WakaWaka of Nigeria aka Miss Ajala aka
Binoculars, I don see pass that one
oh!
Posted under these TAGS:
Barbie Tee,
Crazy,
Diary
Thursday, 7 November 2013
[HOT DEBUT] BARBIE TEE’s Diary | Exotic Life And Times Of Ms. WakaWaka – Part 1
Let me start by introducing
myself; my name is Barbie Tee, the
self-proclaimed Miss WakaWaka of
Nigeria. The only human being wey don
travel pass Ajala wey don travel
round the world, my eyes dey see pass
binoculars and my ears dey pick
sounds even when dem dey silent.
I am a confirm Naija
babe oh. See me looking all ‘tushed’,
don’t be deceived, I dey enter all
the paraga joints in my locality as much as I dey crash clubs on the Lagos Island. I am that niggress that will buy ‘bend
down and select’, rock it on the red carpet, and when the anchor ask, I
will simply tell her I bought it from a London boutique… we all took the Packaging 101 Course naw — my favorite!
I have a policy of give and take;
so if you, as a man, want to enter my territory, you need to have plenty of
money because na money I dey take survive! And God forbid, I will
never do ‘osho free’ all in the name
of love!
Posted under these TAGS:
Barbie Tee,
Diary,
Funny,
Men
Subscribe to:
Posts (Atom)